ZMD App in Pidgin (Nigeria)
Zero Mothers Die na one ogbonge idea wey dem bring comot to help mama wey get belle, new mama and im pikin dey alive. Na tru technologi dis ogbonge informate d help make mama dem wey get belle d sabi informate wey go help dem dey kampe and take quik action wen wahala don set.
D Zero Mothers Die App d bring correct informate for mama and pikin matter tori, as you go fit carry ur belle without yama yama ,as u go begin d care for new pikin, as new mama and im family go live better life, as health workers dem go take do better work and get better informate wey go help make mama and pikin dey no too d sick sick and die everywhere for dis world.
Zero Mothers Die carry hand join with ogbonge organization dem bring dis better idea . Na Adavanced Development for Africa , Millennia2025 "Women and Innovation Foundation and UniversalDoctors Project na dem be start am.